The Zanku Records boss Zlatan visited the scene yet again and he surprised us with his highly anticipated single called The Matter featuring Papisnoop.
Shey you don hear the matter?
Abi you no get data
They say pikin wey i born resemble Naira Marley
We dey on top the matter
As we dey on top the matter
Na hin we hear another matter
They say two papa post one pikin for children’s day
We dey solve the matter (Ah happy children’s day)